Tag Archives: afia schwar

Afia Schwarzenegger dey talk say the wine shop no be Efia odo in own!

Afia Schwarzenegger, we all know say she be very controversial come open keys say the wine shop wey dem lunched for Accra recently no be efia Odo wey get am. Some few days wey Efia Odo go gbeley wine shop wey celebrities den in family people sef come the event. Shatta wale come spoil der […]