Afia Schwarzenegger dey talk say the wine shop no be Efia odo in own!

Afia Schwarzenegger, we all know say she be very controversial come open keys say the wine shop wey dem lunched for Accra recently no be efia Odo wey get am.

Some few days wey Efia Odo go gbeley wine shop wey celebrities den in family people sef come the event. Shatta wale come spoil der sef plus in performance. Shatta wale den Efia Odo be tight paddies waaa. Meness figa say dem dey go out sef.

According to Afia Schwar, the congratulation message wey Shatta wale talk Efia Odo dey means say she be the manager for the wine shop but she no be the owner of the shop.

This woman di33 we know say she dey talk paaa ooo but, what she dey talk too fi be true ooo. Enobi say she dey hate Efia Odo ooo, ebi advise she wan give am.

She dey talk Efia Odo say she be young girl, make she stop dey rush for this life in inside.